FORMER GOVERNOR DON TELL PEOPLE HOW MUCH TO TAKE SELL VOTE

 BY EBUZMAN


As the 2023 general elections don dey near. before before governor of Gombe state, Ibrahim Dankwambo, don tell naija people how much you suppose collect from politicians hand incase you wan sell your votes.

According to the gist wey him write for him twitter page, Him yarn say if for any reason you decide to sell your vote, make you make sure na FIFTY THOUSAND DOLLARS  for naira na (20,761,000.00) you collect from their hand. infact make the fifty sef be your starting price. 



So you go still sell your vote? 

Abeg go collect your PVC oooooo

Comments

Popular Posts